GateUser-d0ecfc43

vip
Age 0 Yıl
Peak Tier 0
No content yet
Allahumma innaka afuwwun tuhibbul 'afwa fa'fu anni.
View Original
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Complimentary breakfast like say na free 😒
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
e better make babe wey you Dey cheat on check your phone than for Uyo police (Anti Cult) to check am. They were checking mine and phone died We just Dey look each other , make them go find power bank for me make I boost my phone 😂
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
CT现在太无聊了 一半的人已经离开 另一半在发布完全相同的推文,只是稍微改变了百分比,希望能走红 我们需要一些新东西
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Did he burn it ? 🤔
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Una no go believe wetin e Dey call Vegetable medication
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
The girl be like Of cus I fucked up , who never fuck up hands in the air …. No hands 😭
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Baba Ijebu
View Original
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
On my own day then We prayed Ishai around 3AM 🌚
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Na you make the bread ?
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
This Babe chop better dragging today ooo 😂😂
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Politician wey come event today talk say e know say na their generation spoil this country I like as e talk truth 😂😂
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Wen $SEA airdrop ?
WEN9,91%
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Ebonyi on Saturday See you there 🥂❤️
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Water >>> Pepsi 😏
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
My guy don waka the whole of Uyo E no see Cana buy E never see anything 😂😂
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
Uyo girls wan wound me 😭
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
i console myself with the fact i won't be here forever
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
O Allah, You are Most Forgiving, and You love forgiveness; so forgive me
View Original
  • Reward
  • Comment
  • Repost
  • Share
  • Pin